Dr. Zed - Onuku Remix ft. Senior Maintain
Dig into the hit banging and sweeping melodies from Dr. Zed and Senior Maintain...as the gifted veteran producer and Igede crooner unveil a fantastic remix "Onuku" from Dr. Zed's fourth album, Dreams and Reality (2023)
This Dance hall banger was inspired by an undisclosed friend who despite every advice, spends money lavishly on call girls
INTRO
Yeah...Dr. Zed!
Bigger Boy Senior Maintain...
Zabaraba...Zabaraba...(Eh!)Zabaraba...
Onuku...I ma n'ibu Onuku
Onuku...I bu Onuku
Onuku...I ma n'ibu Onuku
Onuku...I bu Onuku
VERSE 1
Just the other day me and my guy we go clubbing
See as the girls dem a fronting
I'm taking my time and I'm Snubbing
My guy starts to rush in...
One bad gal she dey dribble...
Saliva for mouth go dey dribble
I'm taking my time to be single
My guy starts to mingle
Nne were nwayo...
leave this my guy make e comot for door
Guy...Shebi I been tell you make you leave am
You no gree am...you wan blow am
God have mercy...
the way she dey dribble pass Mercy (mercy)
God have mercy...
save me from this controversy
(Chai Ehehee)
CHORUS
She chop your money
Telling you say you go rock body...Chai!
Now she don leave you run and call you Onuku
Eh!
When you dey spend money
Shebi na you she dey call you honey...Chai!
She don leave you run and call you Onuku
Onuku...I ma n'ibu Onuku
Onuku...I bu Onuku
Onuku...I ma n'ibu Onuku
Onuku...I bu Onuku
VERSE 2
Odigonu ka ogadi
Ha micha gi ifutunu k’osi adi
Rapu nwa isi’m without her imandi
Now ibegonu ka nwayi ajadi
Odika imaro ndia
Ndia micha gi
Ikponwuo ka azu scumbia
Nwanne true love aburo for ndia
Inwero idea n’ife n’egbu n’ato ka beer
I’n’eme nu Onuku-onuku nwatakili mia gi
Dotia gi k’akwukwu!
Heh! Bigger boy Senior
REPEAT CHORUS
CODA Adlib
Dr. Zed and Senior Maintain's "Onuku Remix" incorporates myriad genres, including Amapiano/Afro-pop/Rock/Soul/RnB and even Rap, forging a truly unique style all their own..
This Dance hall banger was inspired by an undisclosed friend who despite every advice, spends money lavishly on call girls
Dr. Zed - Onuku Remix Ft. Senior Maintain
Tags: #onuku #drzed #dancehall #amapiano #seniormaintain #spendlavishly #badgirl
Studios and Entertainment

